[LYRICS] Dis Love – DJ Spinall Ft. Wizkid & Tiwa Savage


Dis Love – DJ Spinall Ft. Wizkid & Tiwa Savage

Lyrics of Dis Love by Dj Spinall, wizkid and tiwa savage

(INTRO)
sit down pon it bad girl
sit down pon it every other day
you go dey sit down pon it
TOP Boy

(VERSE 1 – Wizkid)
yeah, tell me baby girl how you dey o
baby tell me make i know how you dey o
baby tell me how much i go pay o
and we go fly go everywhere for holiday o
this love na walangolo this love na wa tintin
make we play like we dey movie o
that kind play wey you go dey play mummy o
mummy o mummy o mummy o
girl, na me go dey play daddy o
girl if you be baby i be nani o
see as you fine like agbani o

(CHORUS)
so ma wa so ma kalangolo wa so ma wa durole
baby make i dey where you dey
come make i show you special loving
so ma wa so ma kalangolo wa so ma wa durole
baby make i dey where you dey
come make i show you special loving

(VERSE 2 – Tiwa Savage)
Any where you dey i go dey o
as long as i dey with my baby o
wetin dem no know dem go hate o
kiss my baby make dem vex o
carry the matter for their head o
kiss me baby make i rest o
nobody do me like you do o
kiss me baby make dem vex o
this love na walangolo
this love na wa tintin
this love na walangolo
this love na wa tintin

(INTERLUDE)
baby girl i love you sit down pon it o
baby girl come whine up on it o
i know you love this beat sweet melanin
oh girl na you go be my sweet senorita
american girls come whine up for me
my jamaican girls come whine up for me
ojota girls come whine up for me
my carrighbean girls come buzz up for me

(PRE HOOK)
so ma wa so ma kalangolo wa so ma wa durole
baby make i dey where you dey
come make i show you special loving
London boy come give it to me
all my lagos boys dem spend it on me
jamaican boys dem jam it for me
my american boys dem swag it for me

(OUTRO)
so ma wa so ma kalangolo wa so ma wa durole
baby make i dey where you dey
come make i show you special loving
this love na walangolo
this love na wa tintin
this love na walangolo
this love na wa tintin
Dj Spinall
Give it to me
Give it to me
give it to me buzz e
give it to me
spinall

THE END!!